You are viewing a single comment's thread:
Thankyou @nkemakonam89 for this quote oo ... you see many pipo don talk m say once dem enter that office dem too go loot watin no good.... so I ask now how the change want take start wen all.of us dey corrupt already in our mind... . True to change this systems it must begin with each of us.....
Even we wey dey talk might still go dey and do the worst
We must be a changed person oo
Not only the leaders
View more