You are viewing a single comment's thread:
wow una still dey do Sunday rice and stew ???.. awwwnnn make me remember Christmas day 😆 🤣 😂 😹 watin dem dey talk for church no concern us oo my mind dey house lol ...
See this man o 🤣 why you con go before abi your gf dey house na why your mind distract
View more
See this man o 🤣 why you con go before abi your gf dey house na why your mind distract
View more