You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITY

Hahaha.. no be only for your side o, na everywhere, now na money be the thing.. abeg I go need that damatol too🤣

0.00000000 BEE
1 comments

😂 😂. Maybe if your hair Dey shine Dey fit consider say you go get brighter future 😂

0.00000000 BEE