You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITY

Bro, I know your problem, try and get one damsel and marry.. e go help 🤣🤣

0.00000000 BEE
1 comments

With this topic wey we Dey discuss so? Like you no Dey wetin wetin damsels Dey talk for here 😂. No money no damsel. Maybe I should be on a lookout for damatol.

0.00000000 BEE