You are viewing a single comment's thread:
You mean there is no party anywhere in Nigeria today? Una dey play? Odaa o me self I dey house I just dey wake up, I wan find something chop go back to sleep.
Make Una lee me abeg I tire
@beckyroyal @faithwellington @ozd shey Una don come so?
I dey but I no get chance oo
Where you see owambe attend?
Be careful of ritualistic events 😂😂😂😂😂
View more
You dey enough oo
Chai i just come back from one. I for tell you ooo