@beckyroyal you want to turn the married folks to emergency marriage counselors abi? Weldone I dey come first make I stichmy clothes finish. @faithwellington@luchy @busayo the party has started oo
Oya, all ye married pipu leave us the singles alone to talk our talk in peace. Afterall, una don dey hooked. It is not as if you will unhook your partner naπ€£π€£π€£
Las las nah wetin go happen
Nor be lie. We dey wait for you. π
You did no still tag us this time.
But wait o. Me I no mention married pipu na.
Oya, all ye married pipu leave us the singles alone to talk our talk in peace. Afterall, una don dey hooked. It is not as if you will unhook your partner naπ€£π€£π€£
I don't think they will love to unhook πΉπ
View more
Be like you no no life π
Let me be looking
View more
Dey play you haer
View more
They want to unhook maybe married life don tired them. π€ͺπ€ͺπ€ͺ
View more