You are viewing a single comment's thread:
I greet you oo my yard people.
In my opinion, nah the two dey important but it is advisable for couples to be financially capable before settling down to ease some difficulties in the marriage.
As a young lady I got married for love it was not easy but we scaled through but if I have a daughter, I will advise her to settle for a financially stable guy.
As someone who married for love, my eye saw sege banza. There are some shit you need to use money to avoid with your in-laws.
In a simple language, nah woman wey him husband no get money dey do obinrin ile work.(my Yoruba people abeg help me explain this one) The one wey the husband carry ego dey dress and drive down on the party dey.
In-laws no go even look you twice say you don dey work for days fir the success of the occasion, you see that your co- wife wey the husband carry, dem go dey worship the ground wey she dey waka.
Abeg make una manage my language, the thing o ka mi lara gan-an ni. @faithwellington @ bipola @fash please share your opinion
Gbam! You nailed it.
You wey your husband dey struggle, na you go don reach inlaw house two days to the party. You go wash big coolers, wash plates, set firewood. Wash the big pots wey dem use cook finish and many more.
Highest wey the wife of the rich husband go do na to help them remove Maggi wraps while her mouth go dey dance with plenty choppings. Na the party day she go reach there, dey move around with her bubu gown.
Shey na person wey wear gold jewelries wan wash big pot?
Na that money be the koko jare.
Na so he be my sister
Thank you for your witness vote!
Have a !BEER on me!
To Opt-Out of my witness beer program just comment STOP below
View or trade
BEER
.Hey @rukkie, here is a little bit of
BEER
from @isnochys for you. Enjoy it!Did you know that
Hello @rukkie
This is my own !BEER
Have fun with it!:)
I hear you loud and clear ma.
This in-laws part self skip my mind.
If you no get money, Dem go rubbish you ehn but if you get money, Dem go dey salut you wella.
Omo , money is needed as a fuel to love jare.
You really get am
View more
When there is no money, even love making will become tiring. The bedmatics will not be enjoyed again 😂😂 (abeg no blame me, I be Biology teacher)
U go just dey force am ni aje
View more
You are right, though I'm Yoruba my tribe but I can relate. Money makes the world go round, if you don't have money or your husband, you become the maid in the house. It is well with those that don't have money ooooooooo.
I’m fash too 😂😂
Okay okay. abdulqudus was here. 😂. Successfully digested.
Na man way him wife no carry Dey assist them kill ram for in-law house. Abi wetin I talk? @emreal
🤣🤣.., the thing no be here o.. God give us money abeg🤣
Walahi nah true. Na him be say as he dey for woman nah so he dey for me an self make Gid no shame us
View more