You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #69- “TRUST ISSUES”

(edited)

Dem don dey push am to us oo 😅
No wahala sha, we go still take am laidat.

0E-8 BEE
1 comments

Yes oooo. I go push am because na you guys dey do this kind thing pass.

Funny thing is that, the guy will claim to have a female bestie but he won't allow his wife to have a male bestie. Who do us like this????

0E-8 BEE