You are viewing a single comment's thread:
Talk about a coincidence..... I don't know if this counts as a quote but I heard it from a song titled motivation, it goes like this:
"Pikin way dey find party rice no suppose to fear dance".
I been dey think say na just about dancing and rice but Kai the meaning deep.
Anything way you wan do for this life, you just gats work for am... Simple
Hmm! Itβs deep indeed!
Thanks for sharing.
Deep indeed π Deeper life woman
View more
This one has just been shouting deep. Deeep deep. Since morning π.
Hope itβs not that you are replying inside one deep well or from a deep tank π.
Let me go and find another deep again.
View more
Many deep quotes ooπ€£π€£
Hopy just dey see deep deep quotes flying around
Lol
View more
Aswear if you want to achieve something make money. "You don't expect money to fall from the tree"
Na one of the secrets of life way no be secret at allπ€£π€£π€£
View more
Success No be joke
π€£π€£π€£π€£ na why person no suppose dey over sleep
View more
At all ooo.
Chai. Na why I dey see party jollof rice chop be this. I no dey fear dance.
Ahh.... revelation π
ππ God Ahbegβ¦.
Simple but deep. E be like say una need to go open ministry o. See as una dey bring up deep, deeper, deepest quotes ππππ
As simple and funny that sounds, it holds a great meaning. You want something, then work for it.
This is beautiful. Kinda like "when you pay the piper, be ready to dance the tune"... or something like that.
Nothing will be handed to anyone, what you want, you work for it. No matter how hard it is.