You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #76- “ FUN FACTS”

I never even think to that side talk less of knowing. I no be science student,abeg I no dey too reason things 😂

0.00000000 BEE
2 comments

Hehehe better reason ham o, because we've one owambe you'll be cooking for us on Venus soon.😂😂😂

0.00000000 BEE

Abi o wetin I wan dey find kiri
Me weh be science student sef gan I no know

0.00000000 BEE