You are viewing a single comment's thread:
@everyone, happy new month to you all. This month will do us good oo.
Currently on my way to my Owambe parry π
More gist loading...
@samostically
@nkemakonam89
@luchyl
@rukkie
@hopestylist
@merit.ahama
@ellizy @justfavour
@empressjay .....you are all invited
Chai...sweet babe
U look gorgeous
Oya go come okay ?
Thank you ma ππ
Dey play. Na like this you wan go party? Where the gele? And wetin poly bag Dey do for your left hand?
I no dey tie gele ooo and no polybag for my hands o
ππππ
View more
Wait for me, I dey on top bike dey come. π€£
You look gorgeous, see fresh wine na π
Enjoy your parri.
!BBH
Thanks sisπ₯°
You too fine! π
We dey wait for the gist o
No wahala...
Insurance cover youβΊοΈ
View more
Hive suppose get voice note so that I go fit express how you take fine reach
Awwn, thank you ma.
But na true. W don reach time wey hive go get voice note feature. Nice observation maπ
View more
See as you fine. π
Awwwn, I'm blushing βΊοΈβΊοΈ
View more
E pain me say I nor eat that rice o.
Sorry no vex π
View more