You are viewing a single comment's thread:
My Saturday was spent indoors because the weather was just throwing tantrums up and down. One minute it would rain and the next, a little sunshine and then again, here comes rain.
I had no Owambe to attend o. So it was me, my phone and k-drama series all through and bowls of food for my stomach 😁.
@rukkie and @ellizy, @faithwellington , what did you do today?
Na house tins o my sister. I comot small, come back con continue indoors.
View more
Na game wey play o. Me my boys and my cat play monopoly game as baba Gid talk say make weather dey do an him like we just dey indoor dey play game ni
View more
It everywhere, just dey relax for house dey do Netflix and chill.
View more
Kdrama gangs..u don join them ? Lolz
View more