You are viewing a single comment's thread:
😂😂😂my lawd. Some people are vexing o
Haba sis, so you no go even wait small make you turn am to juice with ice block, then you go come sit down dey sip am 😁😁
Since wey I dey wait, wetin I gain. You no see this sign "no waiting, keep moving" I move oo. Make I lick am fess, later I go lick ice block join 🤣 !LOLZ !BBH
View more
Since wey I dey wait, wetin I gain. You no see this sign "no waiting, keep moving"
I move oo. Make I lick am fess, later I go lick ice block join 🤣
!LOLZ
!BBH
View more