You are viewing a single comment's thread:
good evening naija, how una dey na...
omo me no go lie oo, una see this Ai matter e go long, no be today...
Ai sharp oo but trust we naija na, anything wey come our way if small restrictions no dey m eeh we dey like over do,
Ai na very importanta tool for productivity sha, e dey help seriously, i use Ai pass one interview like that sha 😆....
anyhow just like money and power amplify the character of the real owner na so Ai be oo, if you good e go help boost your goodness, if you bad kwa Ai go help you well, the Ai eeh, e just dey dia anything wey you ask m, na e go do...
i lie ? @afriken
@yechee
@careergirl
@abbyspecial
@ibbtammy
@jmis101
My brother you no lie oooo, the matter of AI long Wella. Niger Sabi abuse things na why. Other countries then the use am run things Wella but here, Na story. Make God help us oooo make AI wahala no happen to any of us.
😆 🤣 😂 😹 😆
This is really a fact
Ai is not a substitute for human thinking.
But but an aid to human creativity.
you've got the right words, that's incredible
View more
Talking about the misuse of AI.
I believe it's because of the misuse that made some people or should I say company's development the Ideas of making AI first in their activities, eliminating the human connections they had.. do you know that they are people who use AI to ask everything, especially from school. they are many students in university today who are far from graduating because they always use AI for everything, and they still get caught. AI is really dominating the brain of people, especially the kids.. Happy Sunday all, wishing you a blessed Sunday.
No owambe today ohhh, Omo na here we day through our yesterday 😊😊, how's your primary election going? abi you don't resign from voting??

happy sunday to you dear, i give up ooo.... anything wey dem wan do make dem do
View more