You are viewing a single comment's thread:
Chai, my lawd, my fada, see my sis don land o with bomb for that matter.
Abeg chop knuckle 🤜🤜🤜
Man and woman dey do bestie, na ebe Keanu?
The beat they're playing, they must surely be ready to dance the dance too.
This your lion talk make me remember two funny songs if those days.
#1. Unleash the dragon by Sisqo
#2. Who let the dogs out by Baha men.
If you know this 2 songs, den you are qualified to eat at the elders table but if you don't know this 2 songs ehn, oya from now just dey call me Aunty Becky ASAP😂😂😂
@rukkie, @kingsleyy do you know these songs
I no tok say make person no do bestie o, but my own be say, e no dey waste time for water to pass garri. To do bestie good o, but no carry fowl tempt dog, e nọ go chop am, crack the bone join. 🤣
Nonsense and ingredients
!BBH
View more